Park Shin Hye And Husband


Di fans of di actors from around di world also express dia delight on social media sites as dem also share fotos and videos from di wedding ceremony.

Pipo sabi Park Shin-hye well-well for her role for popular television dramas like You're Beautiful, The Heirs, Pinocchio, and recently, one movie wey dem call Sisyphus: The Myth.

Park

Choi Tae-joon, wey dey one year younger dan Park, also dey known for im 2018 miniseries Exit. Im also appear for Missing 9, The Undateables, and Suspicious Partner.

Park Shin Hye, Choi Tae Joon Wedding Pics And Videos Surface Online; Lee Min Ho Teases The Heirs Co Star


Na im be my source of support for long time and accept all of di shortcomings of di pesin Park Shin Hye, and I go like to begin life as married couple wit am. dis na wetin di actress write for letter wen dem announce dia engagement for November 2021.

Park Shin Hye write say; I dey very nervous to share dis news today, and on one hand, I dey worry say you fit dey very surprised sake of dis sudden news.

But I still wan yarn all of una first. I wan marry di pesin wey I don dey relationship wit for long time.

Park

Park Shin Hye And Choi Tae Joon Wedding 2022

She add say, and though I dey careful to tok dis one very early, I dey blessed wit baby. I wan tell una before anyone else.

She be like saviour to me wey teach me without words to smile brightly wen I dey happy and to cry out loud wen I dey sad.

Park

E add say; And though I dey try careful to tok dis, we dey blessed wit baby as we dey prepare for di new chapter of our lives.

Park Shin Hye And Choi Tae Joon's Wedding Vows Will Make You Believe In True Love All Over Again


You fit dey surprised for di sudden news, but I want to let una know before anyone else, so I dey carry my heartfelt feelings through my incomplete writing. e BIN TOK.

Park


You fit dey surprised for di sudden news, but I want to let una know before anyone else, so I dey carry my heartfelt feelings through my incomplete writing. e BIN TOK.

Park